Aller au contenu
Pochette de « YOU SET MY HEART ON FIRE »

Paroles › EVIH

YOU SET MY HEART ON FIRE

EVIH

2020

Let it drop
Tycoon
You do me Deja Vu
SHEKPE
Baby baby what you do
All I got is love for you
Please be loving all ma goons
Ye ye
My friends dem say you use juju
Dem be calling me big mumu
All I want is you my boo
Your love dey make me dey wonder Wonder
You set my heart on fire fire
Baby na you me I won marry Won marry
Baby your love dey make me dey wonder Wonder
You set my heart on fire Fire
Baby na you me I won marry
SHEKPE!
I say me I no come to look Uche face oinnn
Me I just come to replace the man wey Dey give you the Raba o
Give you the raba o
Me I fit die untop Uche case
Kill untop Uche case
Cause I fit give you the raba o
30BG But me I no Dey braga o
SHEKPE!
I say na who born the maga
Wey won contest with you
Baby cause no body badder o
No No Nobody badder o
Ololololo
I say na you wey Dey standout
Out of all of your friends
I must to give you the shoutout
The thing sweet girl I no fit pretend
Cause your love Dey make me Dey wonder wonder
E Dey sweet me for under under
If I do you well you go japa ee
She say make I come be her daughter father
For your love I go press computer
You don turn me to badman lover
As a bad guy
But I need your bam bam
E Dey make me wonder
No go follow another Eya ee
But I need your bam bam
E Dey make me wonder
No go follow another Eya ee
If I do you wrong o
If I do you wrong before im Sorry o
Baby I'm sorry o
If I do you wrong o
If I do you wrong before I'm Sorry o
Baby I'm sorry o
Cos Your love dey make me dey wonder Wonder
You set my heart on fire fire
Baby na you me I won marry Won marry
Baby your love dey make me dey wonder Wonder
You set my heart on fire Fire
Baby na you me I won marry
Won marry
Baby your love is so romantical
Sweet and melodical
I Go give you my short knicker today
You give me Deja Vu
You Dey make me Dey wonder
Tycoon

Paroles à titre informatif uniquement.

← Toutes les paroles

MIXX•ONE en live
MIXX•ONE